Artist Profile

Ye Chords

Capo: 2nd fret
Key: Fm

[Intro]
Dm   Em  Am
 Yeah
Dm
 My nigga... die for nothing, ah
Em        Am
 My nigga... die for nothing, ah
Dm
 Die for nothing, ah
Em        Am
 My nigga... die for nothing, ah
Dm
 My nigga... die for nothing, ah
Em  G B Am
 My nigga...
         Dm
Oluwaburna, eh-eh, Ye Ye Ye
Em       Am
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Dm
 Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
Em       Am
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Dm
 Ye Ye, Ye Ye
Em       Am
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Dm
 Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
Em       Am
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
 
 
[Verse 1]
Dm                          Em  Am
 This one na gbedu wey dey ja pata
Dm                         Em  Am
 Me, I no get time, I dey da pada
Dm                               Em  Am
 Dada cover my face, calling me Lagbaja
Dm                           Em
 Biggie man, wey no dey wear agbada, ah ah
N.C.
Tell me, tell me:
 
 
[Chorus]
Dm
 My nigga, what's it gon' be?
Em      Am
 G-Wagon or di Bentley?
Dm
 Di gyal dem riding with me
Em       Am
 I no fit, die for nothing
Dm
 My nigga, what's it gon' be?
Em      Am
 G-Wagon or di Bentley?
Dm
 Di gyal dem riding with me
Em  G B Am
 I no fit,  die for nothing
 
 
[Verse 2]
Dm
 Ah, ah
           Em               Am
Make you know say anything wey you do, dem must
       Dm
Commentate (I can't come and kill myself)
        Em              Am
So anything wey I dey do I dey try to dey do am
    Dm
My way (I can't come and kill myself)
         Em        Am
Plenty plenty plenty suffer wey we
 Dm
Face, just to make sure money
 Em               Am
Dey, but my people dem go say
 
 
[Pre-Chorus]
            Dm
I no want kpai, I no want die
            Em         Am
I no want kpeme, I want enjoy
             Dm
I want chop life, I want buy motor
              Em           Am
I want build house, I still want turn up
N.C.
Tell me, tell me:
 
 
[Chorus]
Dm
 My nigga, what's it gon' be?
Em      Am
 G-Wagon or di Bentley?
Dm
 Di gyal dem riding with me
Em       Am
 I no fit, die for nothing
Dm
 My nigga, what's it gon' be?
Em      Am
 G-Wagon or di Bentley?
Dm
 Di gyal dem riding with me
Em  G B Am
 I no fit
 
 
[Verse 3]
                      Dm
Different things dem happenin', schemes and packagin'
          Em             Am
In a one night, four shows I'm jugglin'
         Dm
Flow like di ocean, my boat I'm paddlin'
               Em
Shout out Shina Peller, that's my bro, my family
         Dm
Frozen chains, when it comes to money
              Em          Am
I dey concentrate; make I tell you straight
                Dm
You are not my mate
                                       Em   
If you be commissioner, I be head of state; 
             Am 
but my people dem go say
 
[Pre-Chorus]
            Dm
I no want kpai, I no want die
            Em         Am
I no want kpeme, I want enjoy
             Dm
I want chop life, I want buy motor
              Em           Am
I want build house, I still want turn up
N.C.
Tell me, tell me:
 
 
[Chorus]
Dm
 My nigga, what's it gon' be?
Em      Am
 G-Wagon or di Bentley?
Dm
 Di gyal dem riding with me
Em       Am
 I no fit, die for nothing
Dm
 My nigga, what's it gon' be?
Em      Am
 G-Wagon or di Bentley?
Dm
 Di gyal dem riding with me
Em  G B Am
 I no fit,  die for nothing
 
 
[Outro]
Dm
Em  Am
         Dm
Oluwaburna
         Em       Am
Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Dm
 Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
Em       Am
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Dm
 Ye Ye, Ye Ye
Em       Am
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Dm
 Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
Em       Am
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Dm
 Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
Em       Am
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Dm
 Ye Ye, Ye Ye
Em       Am
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Dm
 Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
Em       Am
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Dm
Em  Am
Dm
Em  Am
Dm
Em  Am
Dm
Em  G B Am

Tags: easy guitar chords, song lyrics, Burna Boy